Jo

Rema
앨범 : Rave & Roses Ultra

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
Baby girl, you promise say you no
go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I'm in love with my African woman,
Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say
na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, Omotola you dey boost my dada
Whoa-whoa-whoa-whoa
I like it when you dey call me dada
Whoa-whoa-whoa-whoa
Other girls they dey bu bu ga ga
Whoa-whoa-whoa-whoa
Only you be my baby pana
Whoa-whoa-whoa
Where you dey, ooh?
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby, wetin your friends don't talk
Shey na because I be star dem talk say
I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby
na you I choose
Come baby Juma gimme sugar,
you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar ooh, hmm
Come baby Juma gimme sugar, ooh ginger
You dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
Baby girl, you promise say you no
go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I'm in love with my African woman,
Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say
na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, no mind them all of them
they go deceive you, oh
Hmm, if I tell you say
I love you baby dey believe me oh
Hmm, they dey use corner eye all of them
they dey jealous you, oh
Hmm, if I give them chance all of them
They go dey rush me ooh, dey rush me ooh
(Tell me why you con dey vex for me, ooh)
Baby no dey vex for me, oh
Anytime wey you dey vex I go give you, mm
I go give you, mm hmm, Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl, you promise say
you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I'm in love with my African woman,
Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say
na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hmm, Obianuju
Hmm, this love is true
You dey make me do like fool

그외 검색된 가사들

가수 노래제목  
Stormzy Hide & Seek (Rema Remix) (Feat. Rema)  
The Notorious B.I.G. I Really Want to Show You (feat. K-CI & Jo-Jo & Nas) [2005 Remaster]  
Nas Black Girl Lost (Feat,  Joel 'Jo-Jo' Hailey)  
LL COOL J Big Mamma Ft K-Ci n Jo-Jo -21s  
The Notorious B.I.G. I Really Want To Show You (Feat. K-CI & Jo-Jo & Nas)  
WeeN 00 (There`s No One) (Feat. Jo Jo Snafu)  
Stephen Malkmus Jo Jo's Jacket  
Chuck Berry Jo Jo Gun  
Chuck Berry Jo Jo Gunne  
Mr. President Jo Jo Action  
Jo Jo Fairy Tales  
SHINee (샤이니) Jo Jo  
Isao Sasaki Jo-Jo  
샤이니(SHINee) Jo Jo  
Jo Jo Not that kinda girl  
Jo Jo Happy Song  
Jo Jo City Lights  
Rema Are You There?  
디씨드/Stella JO 가지마 (Featuring Stella JO)  

관련 가사

가수 노래제목  
샤이니(SHINee) Jo Jo  
샤이니 Jo Jo  
Isao Sasaki Jo-Jo  
SHINee (샤이니) Jo Jo  
Stormzy Hide & Seek (Rema Remix) (Feat. Rema)  
Chuck Berry Jo Jo Gun  
Mr. President Jo Jo Action  
Chuck Berry Jo Jo Gunne  
As One jo  
최윤성 Jo  
Goldfrapp Jo  




가사 수정 / 삭제

댓글목록

등록된 댓글이 없습니다.